A Nigerian lady has raised the bar by throwing a lavish birthday party for her cat.
She shared a video of the event on her Tiktok page.
According to the video, the lady celebrated the cat’s birthday with a special cake, food, suya, and drinks.
See some reactions below:
Favvy????????????️: “This one no get watin she won use money do ????????????????.”
favvy ????: “Cat don first me do birthday ????????.”
꧁꧂Pisces ♓️ Baby༄e꧁꧂༄: “I’m doing this for my cat once she complete a year.”
Ally—????????: “For my life ???? I never collect birthday cake ???? for my life o ????.”
J????A????C????K????I????E????: “I was expecting Yoo Yoo Yoo I’m kidding ????????????.”
cherrysbeautylounge1: “Lesson learnt next life I go be cat ????.”
WISDOM????????????: “Cat first my babe do birthday ????.”
Perry217: “I like as everybody get problem ????????.”
Your_Favourite_Ex_: “For this country wey we say things dy expensive Abi na my eye dy pain me ?”
IG: qwim_lily ????????: “The cat know say eh do dis kind birthday?????.”
BAD BOY????????????️: “country dey spoil una say make I follow cat account, no be lie.”
Baby Rejoice????❤️????????❤️????????????: “???????? My birthday go reach they go day pour me water???????????? abi make I turn cat????????.”
UNKNOWN????????: “money wey I dey find for business una use am dey do birthday for cat ????????????.”
PERFECTION????: “Hope say na de cat dey that stew ????????????.”
gloss_by_shona: “Una dey mad ???????? I never celebrate birthday before nah cat una dey do birthday for I’m so heart broken rn ????????????????????.”
Yomide ????????❤️: “Abeg you need another cat before may ? I Dey find who go celebrate my birthday for me ????????????.”
WATCH VIDEO:
@baddestlizzy2 Follow please @chloe page ???????? #herlizzy???????????? ♬ son original – Shay
Read the full article here













